Paris SG Manchester City Football Live Score 29 September 2021

Paris SG Manchester City Football Live Score 29 September 2021
Tori be say Messi don score more Champions League goals against Guardiola dan any oda player – six goals in four meetings, including four goals in two games for Barcelona against City.

“Dis kind of player dey speak for itself, we dey fortunate to see am for 16 years as a pro,” na so Guardiola tok. “Wetin im don do dey more dan exceptional and hopefully tomorrow im fit play for di benefit of di game.”

Paris SG Manchester City Football Live Score 29 September 2021

Di French Champions form for dia last four games get as e bi na so football sabi pesin Ufuoma Egbamuno tell BBC Pidgin.

City neva lose for dia last four meetings against PSG and dem dey beta dan all di teams wey don play against Pochentino side.

PSG vs Manchester City dey scheduled for 8pm West African time and na for Parc des Princes for Paris on Tuesday September 28 dem go play di match.

Tuesday match go dey live for SuperSports and di coverage go start at 7pm while kick-off na 8pm.